Search Here

Saturday, September 14, 2019

[Lyrics] IVD – Bolanle Ft. Zlatan

IVD Bolanle Ft. Zlatan lyrics
IVD Bolanle Ft. Zlatan lyrics.

Intro
Ibile
Phantom
Ayiii (Jo’mo)
Kapaichumarimarichupaco
Pepper dem (Omo wobe, omo wobe)
Pepper dem o (Handkerchief eh da)
Jo’mo Ibile
Verse 1
Bolanle getti boyfriend (boyfriend)
Wey dey misbehave (misbehave)
She getti boyfriend
Wey no like to spend o (Ayiii)
She getti boyfriend (boyfriend)
E too dey kaku (E too dey kaku)
She getti boyfriend
Omo Ijebu (Ayiii, Jo’mo)
She enter her DM
She see Omope
Omope folahan Bolanle
Bolanle sope o (o sope)
She enter her DM
O ro’mo better o
Bo sinu Chevrolet baby,
Abi o fe fi esee shaa oo
Chorus
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile
Verse 2
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person
Wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To gba ri Bolanle ni si
oloun oti change gbogbo caucus
Chorus
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile

No comments:

Post a Comment