Search Here

Showing posts with label Lyrics. Show all posts
Showing posts with label Lyrics. Show all posts

Saturday, February 23, 2019

[Lyrics] Guiltybeatz – Pilolo Lyrics Ft. Mr. Eazi & Kwesi ArthurMr. Eazi & Kwesi Arthur

We finally bring to you the Lyrics to the song Pilolo by Guiltybeatz featuring Mr. Eazi & Kwesi Arthur. Enjoy below;

Another Guilty beat
Jheez
Zagadat

Aben mi ka no shi keke
Mi yɛ wo lover aa wo bɛ sɛ me kɛtɛ
Bor mi nkomodɛ
Ma mi ahosepe

Pilolo, pilolo
Give me the pilolo
Spread your leg like a wheelbarrow
Pilolo, do me the pilolo
Wonderful pilolo
And spread your leg like a wheelbarrow

At the back of the Range Rover
Minfa kyɛ kyɛ kyɛ kyɛ
Kyɛ kyɛ kyɛ kyɛ
Baby make u no kyɛ kyɛ kyɛ kyɛ

My tin e dey like a bulldozer yea yea
Minfa kyɛ kyɛ kyɛ kyɛ
Make you no kyɛ kyɛ kyɛ kyɛ

Aben mi ka no shi keke
Mi yɛ wo lover aa wo bɛ sɛ me kɛtɛ
Bor mi nkomodɛ
Ma mi ahosepe

Aben mi ka no shi keke
Mi yɛ wo lover aa wo bɛ sɛ me kɛtɛ
Bor mi nkomodɛ
Ma mi ahosepe

Pilolo, pilolo
Give me the pilolo
Spread your leg like a wheelbarrow
Pilolo, do me the pilolo
Wonderful pilolo
And spread your leg like a wheelbarrow
Adey adey
Read More »

Thursday, February 21, 2019

[Lyrics] Vector – This Vector Sef

We finally bring to you the Lyrics to the single This Vector Sef by Vector. Enjoy below;

[Intro]
Let me talk to them fake a** f****ng rappers!
Wack a** rappers!
Sho ori yin ò pé ni !
(it’s twik)
? f? gbá fo oga yin

[Verse 1]
First of all let’s get it clear
I’m not going anywhere
Because orisa Femi
I don’t mean arogunmenite
Speak the shit that many fear
I am a machine that never tears
And i don’t clearly Wear
All you boys know the man is here
Oh we teaching money now we
You too aren’t dumbing down
Because u make the game about the stupid greed you want it now
So take it
Take the chance
Trace it
Make the plans
Brace quick
Face the man
Make sure you say my name
Encounter your destiny child
Your gangstar is sesame styled
You streets is comedy
I recommend that with a trippy cloud
Ishé si ri
Iri si ri (tripy cloud)
Oshéy n?

[Chorus]
Bomboclat tryna take my life
Falling in too deeper with my vice
Happen eh
Happen eh
Happen eh
Kilon happen eh
Happen eh
Happen eh
Alaye you know say no be moi moi
Hennessy you know say no be kai Kai
Happen eh
Happen eh
Happen eh
Kilon happen eh
Happen eh
Happen eh

[Verse 2]
Huh listen!
See i’m the father bout to turn your son into a spirit (wow)
How christian is that?
Fake or real
You be the former and I’ll be the “or” {Real} (wow)
How Christian (Dior) is that
And see my girl is the s**t, she on that Loo-Boo-Tin (huh)
How Christian (Louboutin) is that?
Well i see pastors engaging forces with voodoo rings
Am like f**k how Christian is that
And so you see the way you reasoning isn’t the I reason
With you, you might sell an album
But with me i may go to prison
See you knew from the start when i was realing u were bitching
And that’s the only reason why you take money from politicians
See we know you’re politicking
When u acting tough
Your story no longer lifting
Why you acting buff
You don’t inspire
The relevance on any level that you desire
Would be stupid
If you knew
Art doesn’t really expire
Meaning you no longer see your self as art
Oh shit L.O.L see this man – he a fraud…
We are not on d same level
Anyways
?f? gbá fo ga yin
Naa!

[Chorus]
Bombo clat tryna take my life
Falling in too deeper with my vice
Happen eh
Happen eh
Happen eh
Kilon happen eh
Happen eh
Happen eh
Alaye you know say no be moi moi
Hennessy you know say no be kai Kai
Kilon happen eh
Happen eh
Happen eh
Kilon happen eh
Happen eh
Happen eh

[Outro]
Sho ri yin ò pé ni !
Read More »

[Lyrics] Lil Kesh – Undertaker

We finally bring to you the Lyrics to the single Undertaker by Lil Kesh. Enjoy below;


[Intro]
O Te Mi Lorun Baby Oh (Drop that)
Yagi Level

[Chorus]
Baby mo, Mad for you
Darling mo, I dey fall for you
Shey when I need you make I call on you (Call on you make we kolobi)
When you need me you can call on me too
Baby take me, undertaker (Undertaker Under)
Baby roll it, roller-coaster (roller-coaster, roller…)
I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger..)
And I no go lie to you my lover lover

[Post-Chorus]
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh

[Verse 1]
Ololufe n o ba e lo
Afori aforun kin ba e lo
Ife ti mo ni si e oma yato
Ejile Ife a ni o ma yato,
Sa’re o we’yin o ololufe
Eyin funjowo Eyin menu gun
Eruko lala ba ku ewa
Ololufe n O ba lo

[Chorus]
Baby mo, Mad for you
Darling mo, I dey fall for you
Shey when I need you, make I call on you (Call on you make we kolobi)
When you need me you can call on me too
Baby take me, undertaker (Undertaker Under)
Baby roll it, roller-coaster (roller-coaster, roller…)
I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger..)
And I no go lie to you my lover lover

[Post-Chorus]
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh

[Verse 2]
I fit to pick you up or order Taxify because Yé
Na only you dey satisfy me
O de te mi lorun baje I can testify bae
Abi se odi gba ti ba 35 ni
Mofe gbori le e laya mofe fi se pillow
Moti gbadura dey church, gbadura dey shiloh
Biko nu open the door to your heart make I enter
Or mark my words mo ma gba window
Baby finally
I fall for you totally (I foh for you totally)
Baby finally (Baby finally)
Na you I go wan marry oh ah (I go wan marry)
Baby finally (Baby finally)
I fall for you totally (I foh for you totally)
Baby finally (Baby finally)
Na you I go wan marry oh ha

[Chorus]
Baby mo, Mad for you
Darling mo, I dey fall for you
Shey when I need you make I call on you (Call on you make we kolobi)
When you need me you can call on me too
Baby take me undertaker (Undertaker Under)
Baby roll it roller-coaster (roller-coaster, roller…)
I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger..)
And I no go lie to you my lover lover

[Post-Chorus]
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh
You’re enough, You’re enough, You’re enough
O te mi lorun baby oh

[Outro]
On the beat it’s RuntinZ o
Read More »

Monday, February 18, 2019

[Lyrics] YDT – Make Am


Get YDT – Make Am Lyrics

Download Audio HERE

We finally bring you the lyrics to the most trending jam Make Am By YDT. Enjoy below;

[INTRO]
oooh 
ooon
make am
YDT baby connect! 
youngdudetizzy
guy with efizzy... 
(Pp beat baby) 

[Pre CHORUS]
Day by day 
oluwa shower me ur blessing now
This year must to change the story make my life more interesting ye. 
From glory to glory 
jah jehovah change my story now
me i no struggle again
baba lift me up

[CHORUS]
make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay  
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

[VERSE 1]
every day i dey hustle i dey pray for blessing
baba God show me the way show me ur mercy
oluwa In my life this year
poverty must disappear
money must to volunteer
God i wan make you interfere.... o yea
day by day 
every day
Make i dey pop champagne 
Make money fall like rain 
Ki ma gba alert with no delay
Western money no be play
Ti street ba wa military
Mo maa cha che pelu Military 
Me i go make am big time
For sure
Mummy daddy watch out! 

[CHORUS]
make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

[VERSE 2]
Mo maa make am i belief nothing fit stop am. Eh! 
If others make am o 
tell me why me i no fit make am
I go chop life like Dangote
Chop life like Tinubu
Chop life like Adenuga
Chop life like Otedola
Chop life like Davido
Alaye mi ni Aremo Gucci
Bobo koshi ! 
owo wa ni le ki lo fo oshii
Awa jaiye awa saiye
Awa ran anybody we kushi kushi
No pain no gain na the game
Hustle life is like a game
Make am! make am! 
Me i go make am
No time no time this year is our time
Everything maa wa alright
Sleep in the studio all night
Pp producer we go dey fine
Shoutout to all my geez
This year we go make am!

[CHORUS]
make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

[Pre CHORUS]
Day by day
Oluwa shower me ur blessing....
(shawa me ur blessing)
This year must to change the story make my life rejoicing ye
(joicing) 
From glory to glory jah jehovah change my story
(story) 
Me i no want to struggle again 
(struggle) 
Baba lift me up 

Day by day
Oluwa shower me ur blessing....
(shawa me ur blessing)
This year must to change the story make my life rejoicing ye
(joicing) 
From glory to glory jah jehovah change my story
(story) 
Me i no want to struggle again 
(struggle) 
Baba lift me up 

[CHORUS]
make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

make i dey pop champagne o
make money fall like rain o
Oluwa this year hustle must pay 
o Lord pay 
o yea yea

[OUTRO]
Ok! ok! 
Zanzanzanzanzan
Ibarapa kan 
Eruwa kan
Surulere estate kan
Gaa base kan
All my people you know as the thing be
YDT burst am
Haha
Cheeeee
Haha
pp mix....
Read More »

Sunday, January 27, 2019

[Lyrics] Victor AD – Tire You Ft. Davido

Get Victor AD – Tire You Ft. Davido Lyrics

Download Audio HERE

We finally bring you the lyrics to the most trending jam Tire You By Victor AD Ft. Davido. Enjoy below;

[Intro]
Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It’s Victor AD na na na yeah
It’s Davido
OBO
[Pre-Chorus]
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see your mate dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 1 – Victor AD]
I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Lord I won come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct or if all these na pretext
OBO
Lord I want to know
[Chorus – Davido]
And as you see your mate dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 2 – Davido]
Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! same people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
Pre-Chorus – Victor AD
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Outro – Davido & Victor AD]
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
Tee-Y Mix
E no dey tire you
OBO baddest
Chii
Read More »

Saturday, January 26, 2019

[Lyrics] Rudeboy – Chizoba

Get Rudeboy – Chizoba Lyrics

We finally bring you the lyrics to the most trending jam Chizoba By Rudeboy. Enjoy;

LYRICS

[Intro]
Yea
Eyeh eh
Oh yea oh yea
Eyeh
Oh yea oh yea
Them no know what’s up o
Eyeh
[Verse 1]
Something is killing me slowly
And I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o
Eyeh yeh
Paid my tithe, I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
That’s why me tell them say
[Chorus]
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih
[Verse 2]
But they no know what’s up ooh (at all o)
My God is bigger
Na Him wey dey put man on top ooh
And na wetin dey sup oh
I’m down on my knees everyday
I pray to God, I beg am say Make nobody fall oh
Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire
Strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh (Baba God oh)
[Pre-Chorus]
I get e plenty, so many things
That I really want complain to you
See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Bless everybody, Together we be smiling
[Chorus]
That’s why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
[Bridge]
Oh Yeah
Oh Yeah
Eyeh
Oh Yea oh yea
Eyea eyea
[Pre-Chorus]
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Make you bless everybody, Together we be smiling
[Chorus]
That’s why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely (you promise, you primise)
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, (Chimo) Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
[Outro]
Eh aih
Ewo Chi Mo
Ehehe
Lord Sky on the beat
Read More »

Wednesday, January 23, 2019

[Lyrics] KingEzzy – Ase


Download KingEzzy Ase Mp3

We Finally Bring You The Lyrics To The Most Trending Jam Ase By KingEzzy. Enjoy Below..

LYRICS

[INTRO]
Ratata
CEMBER FADA 
 Ole pare Na. 

Kennymix

Omo yoyin KingEzzy 
Iko ikoko. 

[CHORUS]
Baba Shower your blessings Jah bless my way. 
Eti mope eni tomo we lomo way. 
Baba shower your blessings Jah clear my way. 
Jekin chache gbope kinle sha mowe 
Sha mowe ee.

[SUB CHORUS]
Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 

Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 

[VERSE 1]
Jaiye jejeli Aye ounshe fenikan. 
Akoko toun riyi koma durode enikan. 
Ogbeni Jaiye jejeli Aiye ounshe fenikan. 
Asiko toun riyi koma duro anybody Laye. 
Mi o Fe na kan tan kin to ri mi. 
Baba loke fun mi ni clients to ma San billings. 
Ki  MTCN ma sanwo Dede. 
Everyday Credit Alert Komaje Ipinmi. 

[HOOK]
Kajo dun gbala dun Gba ladun
 Dugbaladu Dugbala Dugbaladu 
Kajo Dugbaladu 
Dugbaladu dugbaladun yee.

[CHORUS]
Baba Shower your blessings Jah bless my way. 
Eti mope eni tomo we lomo way. 

Baba shower your blessings Jah clear my way. 
Jekin chache gbope kinle sha mowe 
Sha mowe ee.

[SUB CHORUS]
Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 

Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 

[VERSE 2]
Aiye Yi olee , aye yi olee - Omo iyami jarare. 
Aiye Yi olee , aye yi olee - Oremi Jarare o. 
Aiye Yi olee , aye yi olee - Omo ope jarare. 
Aiye Yi olee , aye yi olee - Hustler Tepamoshe e. 
Oun towo o to,  ori iyami jo,  maje unfi Goungo faa.
Ibiti egbemi ti nawo, eledumare maje kin bawon Nara fa. 


[HOOK]
Kajo dun gbala dun Gba ladun
Dugbaladu Dugbala Dugbaladu 
Kajo Dugbaladu 
Dugbaladu dugbaladun yee.


[CHORUS]
Baba Shower your blessings Jah bless my way. 
Eti mope eni tomo we lomo way. 

Baba shower your blessings Jah clear my way. 
Jekin chache gbope kinle sha mowe 
Sha mowe ee.


[HOOK]
Kajo dun gbala dun Gba ladun
Dugbaladu Dugbala Dugbaladu 
Kajo Dugbaladu 
Dugbaladu dugbaladun yee.

[SUB CHORUS]
Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 

Kowo unla unla wole - Ase!.
Komope gbope - Ase!.
Kowo bawagbe - Ase!.
Komope gbope ee - Ase!. 


[OUTRO]
Yaya 
Owo lamogba o
Ore lamoshe 
Ishe kekere owo unla nla. 

Sunnepazo 
Abass bigwigs 
Bami Ki pilot o
Ama folabi
Show wealth 
Optimal 

Kennymix pon the mix oo. 
Bodly G Yaya. 

Ratata CEMBER fada
Read More »

[Lyrics] Burna Boy – On The Low

Get Burna Boy – On The Low Lyrics

We finally bring you the lyrics to the most trending jam On The Low by Burna Boy Enjoy below..

LYRICS


[Intro]
It’s Kel P Vibes
Yo, yeah
[Bridge]
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 1]
Oh mi odoo oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it on me
And I know you shy but it’s cool when we’re making love
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 2]
Oh no
Shey when I want dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And dey better, kai kai,
Be a better guy guy
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
I’m a kaki, no fake leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu
[Outro]
Hmmmmmmmmm
Mix Monster
Hmmmmmmmmm

Read More »

[Lyrics] Pepenazi – Amazing

Get Pepenazi – Amazing Lyrics

We finally bring you the lyrics to the most trending jam Amazing by Pepenazi Enjoy below..

LYRICS

[Intro]
You are amazing girl, you are amazing
Classic, Easy, oh oo oh Pepenazi

[Pre-Chorus]
Omo na bouncing, omo na galante o
omo na chacha, she no be falacy, she no be falacy

[Chorus]
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, girl, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
omo to da, omo to shun, omo to da omo to shun
Oh you girl, oh you are you are amazing
you are amazing, oh you are amazing
Girl you are amazing, you are you are amazing
omo to da, omo to shun, (you are amazing) omo to da omo to shun

[Verse 1]
Wetin I dey see for your eyes eh, dey mesmerising
Everyday every night eh and this no be lying
You shine like the rainbow see your backside like migo,
Baby please don’t say no, don’t say no no no

[Pre-Chorus]
Omo na bouncing, omo na galante o
omo na chacha she no be falacy, she no be falacy

[Chorus]
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, girl, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
omo to da, omo to shun, omo to da omo to shun
Oh you girl, oh you are you are amazing
you are amazing, oh you are amazing
Girl you are amazing, you are you are amazing
omo to da, omo to shun, (you are amazing) omo to da omo to shut

[Verse 2]
As I step into the city your blonde on
See pop girl wey dey come form
Be like person whe dem one draw
but I no be Wizzy but I soco, I soco o soco o
See that thing wey be like kpomo o
She dey make me do Shakiti bobo o o

[Pre-Chorus]
Omo na bouncing, omo na galante o
omo na chacha she no be falacy, she no be falacy

[Chorus]
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, girl, you are amazing
Girl you are amazing, you are amazing, you are amazing
omo to da, omo to shun, omo to da omo to shun
Oh you girl, oh you are you are amazing
you are amazing, oh you are amazing
Girl you are amazing, you are you are amazing
omo to da, omo to shun, (you are amazing) omo to da omo to shun

[Outro]
Olomoge seven colour, no mind when dem say you pompous
You dey make a bad man focus, I go carry you go Lagos
HTEE on the beat, Easy, HTEE on the beat
You are you are amazing, oh oh oh, you are amazing oh oh oh
You are you are amazing, oh oh oh, you are amazing.
Read More »